P-Square - OGA POLICE Lyrics

Rate:


Na which kind yawa bi dis iyeah… (2ce)
Mmh… mmh

Verse 1
I was driving wasn’t speeding so fast
I just dey go jeh jeh I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Comon baby make you step into my car
Me I go take you to a place way
You go like I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see them they ma coming
They tell mi make I stop but I don’t know why
Who be that the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so….

Chorus
Oga police iyeah!
Wetin be dis iyeah!
Yai just dey stress me dey vex me
Na which kind yawa be dis iyeah!
Why you doing dis iyeah!
Ooh…no
See wetin I dey miss
Oga police iyeah!
Wetin be this iyeah!
You just dey stress they vex me
Na which kind yawa be dis iyeah!
Why you doing dis iyeah!
Ooh… no …ooh…no!
Oga police! Iyeah
Na which kind yawa
Be dis iyeah!
Mmh!…mmh!
Mmh!...mmh!

Verse 2
Find More lyrics at www.sweetslyrics.com
Na so we dey for beer parlor
Just dey jolly
With a friend from America
Way get money
And for my front ishiewu
and turkey different kind of shayo
We dey make eye duty
Plenty bobos just de make there noise
Heeyh!
Enough chickitos just dey make
Their choice….one more plate
As I dey hail my guy begin dey
Wash my hand eeh….
I just dey start, yeeh!
Then all of a sudden see them they ma coming
everybody start to run
but i don't know why
who be dat dey Police
They put their handcuffs on me
then I say Sir na wetin I do

Chorus

Tell me……..
na wetin you go do for this life
Way police no go come harass you
I no…. no…. ooh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me……
Na wetin you go do for this live way
Police no go come harass you
Oga police iyeah….
Wetin be this iyeah
Na which kind yawa be this iyeah?
No…..no…..
Na which kind yawa be this iyeah?
No, no, no, no, no, no, no, no...

(chorus and ad lip til fade)
add to
My Songs

Email
Print




all lyrics add new lyrics correct this lyrics download txt
to [x]

Most searched P-Square lyrics :1) Temptation 2) No One Like You 3) Roll It 4) OMOGE MI 5) GET SQUARED 6) Forever 7) Say Your Love 8) BIZZY BODY 9) STORY 10) Miss You Die 

Comment:

Rating: CAPTCHA Image Reload Image



OGA POLICE lyrics @ elyricsworld.com
Top new lyrics :   Jesse Kaikuranta - Vie Mut Kotiin    Sara Bareilles - Sweet As Whole    Alina Devecerski - Flytta pa dej!    Dony - Mi Hermosa ft. Alex Mica    Quincy - Stay Awhile ft Kendre    YG - Pop It    MS MR - Hurricane    Silversun Pickups - Skin Graph    Cocorosie - We are on Fire    Elle Varner - Refill (Remix) ft Wale, T-Pain    Jadakiss - Street Knock Raspy ft Swizz Beatz, Asap Rocky    BTOB - Irresistible Lips    Victoria Justice - Make It In America    Sadiq - Ecke vom Nouga    KRIS - Diese Tage 

All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only
Copyright © www.sweetslyrics.com Please read our Privacy policy - 0.0235s