Sweets Lyrics   

P-Square - Temptation Lyrics

   
 Authors by letter: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z Other   
Title Artist
Site Map

LYRICS HOME
GUESTBOOK
CONTACT US
BIOGRAPHY
REVIEWS
NEWS
LINKS
ADD LYRICS
REQUEST LYRICS

Song Lyrics
Letssingit
Free Lyrics
Top 50 Lyrics
Top100lyrics
Ask Lyrics
Rare Lyrics
Song Lyrics
All The Lyrics
Music Journal




WoWLyrics.com
Song Lyrics
Urban Lyrics
Guitar Chords
Lyrics Registry
Tabs Database
Lyrics from A to Z

The most searched "P-Square" lyrics
GET SQUARED
BIZZY BODY
OMOGE MI
STORY
OGA POLICE
Home >> Artists starting with P >> P-Square Lyrics 

    Help us grow this site :
    
 Charts
Billboard Hot 100
Hot Christian Songs
Hot Latin Songs
UK Singles Chart
Hot Country Songs
MTV European Top 20
Hot Modern Rock Tracks

P-Square - Temptation Added by Site Admin on 2008-02-20 00:16:59



This na Temptation!
I say this na Temptation!
Wit ah little confusion!
Infatuation!, Oh Lord.

All my friends dey call me numba ten,
Cus I dey play like Okocha,
Dey score like [...],
Honey be good, no start weytin wey you no go fit to finish,
I no fi judge Finidi, Oh Oh!
I cannot deny it,
Cus I dey see you dey eye me,
Something been dey bite me,
Now how can I go on n hurt my wifey,
Girl can't you see

When I sleep its you,
When I dream its you,
When I weep its you,
When I eat its you,
Anything I do why must it be you,
Girl can't you see its true,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, she dey make me dey go
The feeling is so strong,
I dey feel like to go,
Oh o This na Temptation!

This na Temptation,
Wit ah a little confusion, Oh Lord

I been dey try make I rush,
Wen our body brush,
Oh girl I was Tempted to Touch (Tempted to Touch),
But there was nothing I could do,
I just became a fool,
Eh, na weytin man go do,
Girl I no mind make it rain on me (on me),
I'll give it to you and you'll give it to me,
Girl it strikes like a Thunder dey make me dey wonder,
No Wonder

When I sleep its you,
When I dream its you,
When I weep its you,
When I eat its you,
Anything I do why must it be you,
Girl can't you see its true,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, na she dey make me dey go
The feeling is so strong,
I dey feel like to go,
This na Temptation!
My Brother
This na Temptation (x2)
Wit ah little confusion, Oh Lord

For this type of game,
Wey we go play,
No Regard!, No Regard!, for this na Temptaion

When I sleep its you(na wit you),
When I dream its you(na only you),
When I weep its you(nobody else) ,
When I eat its you(na only you),
Anything I do(A.M)
why must it be you(Oh Lord),
Girl can't you see,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, na she dey make me dey go
The feeling is so strong, body so strong
This na Temptation! my sista
This na Temptation!...
Im sorry my wifey...
I dey feel like to go...
No Regard, No regard...


correct these lyrics


More "P-Square" lyrics


All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only
Copyright © www.sweetslyrics.com Please read our Privacy policy