D-Banj - Tongolo Lyrics

Rate:
to [x]


Me I be D'banj, me jamo friends dey call me skibanj
I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wetin dey make dem dey follow me
And the girls in club dey take them tops off for me
Even the guys dey for me, make I tell them the secret of my melody

Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko

Don jazzy
D'banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D'banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

As I dey waka on the road
I see one baby o
I nail her no be small
Why because she fine no be small
And her front no be small and her backside no be small
I yan her the truth and I yan the fact and her yan her no be small
Find More lyrics at www.sweetslyrics.com
She no won gree my own o
Until I yan her the koko

Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko

Don jazzy
D'banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D'banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

Rap
Listen listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Seri kini mi,o ma gbe e lifted
Seri hips e ma file shifted
Igo Oju e ma file tinted
Boyfriend e gon o wa evicted
Ko mo pe D'banj is addicted
Te ba sope no,maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile,don't get it twisted

Chorus till fade

Thanks to Sheba Olabode for these lyrics



add new lyrics correct this lyrics download txt

More about D-Banj


Most searched D-Banj lyrics :1) Why Me 2) Mobolowowon 

You have to be logged in to add a comment to this song.
Comment:

Rating:   1 2 3 4 5


Tongolo lyrics @ elyricsworld.com
Top new lyrics :   XATAR - INTERPOL.COM    Jack White - Love Interruption    Fuego - Si me pego version ai se eu te pego    Prince Royce - Las cosas pequenas    The Majority Says - 114    Jory - Tiempo Pasado Tiempo Perdido    La Arrolladora - No me vengas a decir    Santigold - Big Mouth    MELANIE FIONA - Wrong Side Of A Love Song    Left Boy - Video Games    John De Sohn - Long Time    Dope D.O.D. - Gatekeepers    Mc Davo - Mis defectos    Farid Bang - Converse Musik    Vinni - Sommerfuggel i Vinterland 

All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only
Copyright © www.sweetslyrics.com Please read our Privacy policy - 0.0277s