Sunny Neji - Face Me Lyrics

Rate:


CHORUS
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you

VERSE 1
Face me, I face you oh [oya]
I no go run away [oya]
Rock me, I rock you oh [oya]
na me and you today [oya]
If I dey run before oh [oya]
I no run anymore [oya]
To gree say na rock and run away [oya]
Na make we for rock another day

VERSE 2
You con knock for my door oh [oya]
I done open oh [oya]
The thing wey you dey find oh [oya]
You go see am oh [oya]
I say if I dey run before oh [oya]
I no run anymore [oya]
To gree say na rock and run away [oya]
Find More lyrics at www.sweetslyrics.com
Na make we for rock another day
So so so so

REPEAT CHORUS

VERSE 3
Play me I play you oh [oya]
show me wetin you get [oya]
Today I no go gree oh [oya]
You done enter my net [oya]
I say, if I dey run before oh [oya]
I no run anymore [oya]
To gree say na rock and run away [oya]
Na make we for rock another day

VERSE 4
Goat wey kill Lion oh [oya]
Water don pass garri [oya]
Come and challenge the lion eh [oya]
This one na serious story [oya]
I say if I dey run before oh [oya]
I no run anymore [oya]
To gree say na rock and run away [oya]
Na make we for rock another day
So so so so

REPEAT CHORUS (till fade)
add to
My Songs

Email
Print




all lyrics add new lyrics correct this lyrics download txt
to [x]

Most searched Sunny Neji lyrics :1) Oruka 

Comment:

Rating: CAPTCHA Image Reload Image



Face Me lyrics @ elyricsworld.com
Top new lyrics :   Jesse Kaikuranta - Vie Mut Kotiin    Sara Bareilles - Sweet As Whole    Alina Devecerski - Flytta pa dej!    Dony - Mi Hermosa ft. Alex Mica    Quincy - Stay Awhile ft Kendre    YG - Pop It    MS MR - Hurricane    Silversun Pickups - Skin Graph    Cocorosie - We are on Fire    Elle Varner - Refill (Remix) ft Wale, T-Pain    Jadakiss - Street Knock Raspy ft Swizz Beatz, Asap Rocky    BTOB - Irresistible Lips    Victoria Justice - Make It In America    Sadiq - Ecke vom Nouga    KRIS - Diese Tage 

All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only
Copyright © www.sweetslyrics.com Please read our Privacy policy - 0.023s