Nico Mbarga - Sweet Mother Lyrics

Rate:


Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me.
Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me.


When I dey cry, my mother go carry me--she go say,
my pikin [1] wetin you dey cry ye, ye,
stop stop, stop stop make you no cry again oh."
When I won sleep, my mother go pet me,
she go lie me well well for bed,
she cover me cloth, sing me to sleep,
"sleep sleep my pikin oh."


When I dey hungry, my mother go run up and down.
she go find me something when I go chop [2] oh.
Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me
Find More lyrics at www.sweetslyrics.com

When I dey sick, my mother go cry, cry, cry,
she go say instead when I go die make she die.
O, she go beg God,
"God help me, God help, my pikin oh."
If I no sleep, my mother no go sleep,
if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh.
Sweet mother I no go forget you,
for the suffer wey you suffer for me.


You fit get another wife, you fit get another husband,
but you fit get another mother? No!
And if I forget you,
therefore I forget my life and the air I breathe.

And then on to you men, forget, verily, forget your mother,
for if you forget your mother you've lost your life.
add to
My Songs

Email
Print




all lyrics add new lyrics correct this lyrics download txt
to [x]


Comment:

Rating: CAPTCHA Image Reload Image



Sweet Mother lyrics @ elyricsworld.com
Top new lyrics :   Jesse Kaikuranta - Vie Mut Kotiin    Sara Bareilles - Sweet As Whole    Alina Devecerski - Flytta pa dej!    Dony - Mi Hermosa ft. Alex Mica    Quincy - Stay Awhile ft Kendre    YG - Pop It    MS MR - Hurricane    Silversun Pickups - Skin Graph    Cocorosie - We are on Fire    Elle Varner - Refill (Remix) ft Wale, T-Pain    Jadakiss - Street Knock Raspy ft Swizz Beatz, Asap Rocky    BTOB - Irresistible Lips    Victoria Justice - Make It In America    Sadiq - Ecke vom Nouga    KRIS - Diese Tage 

All lyrics are property and copyright of their owners. All lyrics provided for educational purposes only
Copyright © www.sweetslyrics.com Please read our Privacy policy - 0.0229s