lets go
Ready.
Chorus
Every Everybody
phamuz to the dance floor
come shake ur body
no be wetin you ask for
fuji music, see how we dey use it
timbaland no use it
Infact im refuse it
Dance, make i dance [le le le le le le o]
i dance,make you dance [le le le le le le o]
you dance, i dance [le le le le le le o]
Infact we dey dance
O ya dance, make i dance [le le le le le le o]
i dance,make you dance [le le le le le le o]
you dance, i dance [le le le le le le o]
Infact we dey dance
Verse 1
Every Every Every body
to the dance floor
no be wetin you ask me for
jump shout screeam let me know you want more
ow give me some more
je ka jo bata
je ka jo jo fuji
or make we do that snoop dog and farrel, wetin dem call am sef, drop it like its hot
drop am, drop am, shake am, shake am
brothers if the girls tell you say your armpit dey smell
slap am! [Ow ow]
we no dey play pop that you just dance around
why're you dancing like a mother fucker
Oh i see thats why the girls are not around
na becos you dance like a clown
let me see you shuffling your bubble
dont wanna be bussling your bubble
i am sorry i just interrupted a couple
on the dance floor
doing the thing up in the double
O y i n b o....
Find More lyrics at www.sweetslyrics.com
Every Everybody
phamuz to the dance floor
come shake ur body
no be wetin you ask for
fuji music, see how we dey use it
timbaland no use it
Infact im refuse it
Dance, make i dance
i dance,make you dance
you dance, i dance
Infact we dey dance
O ya dance, make i dance
i dance,make you dance
you dance, i dance
Infact we dey dance
[Rugged Man Or Ikechukwu]
A wa naa re Oluwa...
A wa naa re Oluwa...
Thats us....
[Wo'mo na yen naa..Oh my Lord....]
Everybody
phamuz to the dance floor
come shake ur body
no be wetin you ask for
fuji music, see how we dey use it
timbaland no use it
Infact im refuse it
Dance, make i dance
i dance,make you dance
you dance, i dance
Infact we dey dance
O ya Dance, make i dance
i dance,make you dance
you dance, i dance
Infact we dey dance
Boys and girls
If you cant beat the rythm dance to my song
Ladies and Gentlemen
Dekunle Fuji
Boys and girls
If you cant beat the rythm dance to my song
O un le n gbo yen o
Fuji Music ni o
O un na n jo si
Ladies and gentlemen
Boys and girls
If you cant beat the rythm dance to my song
O un le n gbo yen o
Chorus
Most searched Dare lyrics :1) Beneath The Shining Water 2) Where Darkness Ends 3) Escalade 4) Carry dey go 5) More 6) Kiss the rain 7) Not the girl
You have to be logged in to add a comment to this song.
Fuji lyrics @ elyricsworld.com
